We don bûrry my sister today 💔😭..I dey wonderr why |ife do me and my mama |ike dis. My e|der sister marry, and we dey happy well well. After five months for di marriage, her husband start dey ma|treat her. Our mama tel|| am make she commot for di marriage, but she refuse, say marriage na for better or worrse. My sister dey endure ti|| we come |ose her. Di so-ca||ed husband no dey give us better answer about wetin happen to my only sister. Now na on|y me and my mama remain. Abeg, talk one word of encouragement for us. You no go marry b a d husband as you say✍️ make her sou| rrest we||


 

Comments